Skip to content
Afeezee.
← All releases
Talk your own cover art

Single · 2026

Talk your own

Talk your own is that track that gives you the nostalgia of Fela Kuti in enlightenment and entertainment. I talked about the importance of knowing that opinions are not fact. Talk Your Own is Afrobeat at its best.

Credits

  • Producer: Klasick Beatz
  • Background Vocals: Adesoola Jacobs, Afeez Ayomide Olagunju
  • Songwriter/Lyricist/Composer: Afeez Ayomide Olagunju

Play

Tracklist

  1. 01Talk your own3:22

Lyrics

Talk your own
Talk your own make I talk
Say your own make I say
Everybody get him opinion
Your own no fit stop my own


Talk your own make I talk
Say your own make I say
Everybody get him opinion
Your own no fit spoil my own


Your opinions no be fact
Your opinions no be fact oh
Oga rest make I do my thing
Your opinions no be fact oh


Your opinions no be fact
Your opinions no be fact
Oga rest make I do my thing 
Your opinions no be fact oh


You dey vocal
You dey mara
On top matter
Wey no matter

Drop your ego
Make you mellow
If you want learn
No too talk

You dey vocal
You dey mara
On top matter
Wey no matter

Drop your ego
Make you mellow
If you want learn
No too talk


See as them they talk
All the talk lori iro
See as them they talk
All the talk lori iro
See as them they talk
All the talk lori iro
See as them they talk
All the talk lori iro



You no fit stop me aje
You really got nothing to say
Timba gbo ri wo le
Gbogboyin asere jaye

You no fit stop me aje
You really got nothing to say
Timba gbo ri wo le
Gbogboyin asere jaye



Your opinions no be fact
Your opinions no be fact oh
Oga rest make I do my thing
Your opinions no be fact oh


Your opinions no be fact
Your opinions no be fact
Oga rest make I do my thing 
Your opinions no be fact oh


You dey vocal
You dey mara
On top matter
Wey no matter

Drop your ego
Make you mellow
If you want learn
No too talk

You dey vocal
You dey mara
On top matter
Wey no matter

Drop your ego
Make you mellow
If you want learn
No too talk


See as them they talk
All the talk lori iro
See as them they talk
All the talk lori iro
See as them they talk
All the talk lori iro
See as them they talk
All the talk lori iro




Ha ha
He he he 
E ba

This is to the opinionated people, always forming opinions on what they are not  supposed to

All I wanna say is

Shut up

Share